Latest Articles

Nigerian Slangs and their meaning

Wednesday, October 30, 2019
Nigerian Slangs and their meaning
Example
of such are 'LWKMD, WGYL' e.t.c.
So i decide to share with you some of the words and
their meaning:

1. LWKM - Laugh wan kill me

2. LWKMD - Laugh wan kill me die

3. MIDG - make i dey go

4. WGYL - we go yarn later

5. IGA - I gbadun am

6. ICS - I can't shout

7. DJM - Don't jealous me

8. WBDM - Who born d maga

9. UDC - U de craze

10. NUS - Na u sabi

11. WSU - who send u

12. OSABZ - over sabi

13. ITK - I too know

14. WDH - wetin dey happen

15. NDH - notin dey happen

16. FMJ - free me jo

17. BBP - bad bele people

18. HUD - how u dey

19. WKP - waka pass

20. BBG - baby girl

21. KKL - Kokolette

22. MML - mamalette

23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)

24. NTT - Na true talk

25. IKU - It koncain u?

26. NDM - no dull me

27. LGT - let's goo there

28. IFSA - I for slap am

29. IGDO - I go die o

30. YB - Yess boss

31. NLT - No long thing

32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)

33. CWJ - carry waka jorh

34. WBYO - wetin be your own

35. U2D - U 2 do

36. U2DV - U 2 dey vex

37. MKG - maka gini?

38. WSDP - who send dem papa

39. INS - i no send

40. INFS - i no fit shout

41. WWY - who wan yarn

42. NBST - no be small thing

43. NWO - na wah oooooo

44. NMA - no mind am

45. MIHW - make i hear word

46. NBL - no be lie

47. NB? - na beans?

48 wd - wetin dey

49. UNGKM - u no go kill me

50. o2s - omo 2 sexy

51. LMAO- Laugh my ass off


52. BRB- Be right back
1
LE

LigEmpire Support

Typically replies instantly

👋 Hi there! Welcome to LigEmpire!

How can we help you today?

About LigEmpire

Our Mission

LigEmpire is dedicated to advancing technology awareness and providing comprehensive online services to end users across Nigeria and beyond.

Contact Information

Email: shalomodion@gmail.com
Phone: +234 703 133 5805

Contact Us

Get in touch with LigEmpire!

Contact Information

Email: shalomodion@gmail.com
Phone: +234 703 133 5805
Website: www.thelig.com.ng